Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Better two days never pass wey two people kpie for Ososa, Ogun State, another badness don sup again for early mor mor on Monday, say one truck driver and him passenger kpai instantly after their truck jam trailer from back.
Lagos State Traffic Management Authority (LASMA) spokesperson Adebayo Taofiq confirm say di crash happen for midnight when di truck run enter di trailer wey dey front.
Same Monday morning, two other people wound for another accident wey happen for UNILAG waterfront, inward Third Mainland Bridge.
Untop yanings with tori pipo Taofiq dey call on road users sy make everybody drive carefully.
Written by: News Author
Lagos road crash Otedola Bridge accident
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025