Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Top U.S. immigration oga, Greg Bovino and some agents go leave Minneapolis afta federal officer shoot one U.S. citizen, Alex Pretti, and say e cause serious gbege for di town.
President Trump don send im “border oga” Tom Homan go manage immigration work for di city as people dey watch wetin go happen next.
According to report, dis kain move fit mean say, White House wan reduce how dem go dey do heavy-handed immigration action.
Written by: News Author
Greg Bovino Minneapolis immigration U.S. immigration news U.S. immigration official
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025