Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
UK PM Keir Starmer don yarn say China na gbege wahala for UK security, but im still talk say dem no fit chop Beijing belle, because money and business no dey play.
Na for Monday night meeting im yarn am sharp, drag di old Conservative government say dem sidon sleep make UK–China mata turn complete yawa, with espionage gist dey scatter everywhere.
Starmer remind everybody say since 2018, France and Germany leaders dey waka China dey go, but UK don shut down, na why im dey plan im China waka next year afta plenty Labour ministers don already land. Im hammer say security na top priority, but once dem secure ground, UK go collect big big China export money, even as China embassy vex dey drag am say im dey talk “baseless allegation.”
Written by: News Editor 1
China security threat KEIR STARMER UK China relations UK foreign policy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025