By: Esther Ayoola
Former Ukraine energy minister German Galushchenko don land police net as im dey try japa from di country.
U sabi say, e leave gornment last year afta e name show for corruption list.
E dey among people wey dem tuk say, dem collect $100m for November embezzlement scandal.
Say di mata sef shake President Volodymyr Zelensky gornment wey promise to fight corruption before Russia attack, so like dis im dey answer questions for Ukraine police station.