Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi Minister of Works, David Umahi, don Tuk oh, say, the Lagos–Calabar Coastal Highway go get relief stations, solar light, and CCTV cameras to make the road safer and ensure emergency people fit respond sharp sharp within ten minutes.
The minister yarn this one on Sunday as im go inspect the Calabar–Itu Road and Sections 3A and 3B of the 71.4-kilometre, wey inside the 750-kilometre highway wey dem dey build for Cross River State.
Umahi hail the company for maintaining better construction standards, using modern equipment, and carrying skilled workers for the job.
Written by: News Author
Coastal Road Safety Plan Lagos–Calabar Coastal Road
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025