By: Esther Ayoola
America don launch fresh air strikes for southern Iran, even as top Iran negotiators gather for Qatar to discuss peace deal with Washington.
US military tuk say dem carry out di attack to protect dia soldiers from threats by Iranian forces, while di targets include missile launch sites and boats wey bin dey waka kukere waka for sea.
Iranian sources sti claim say some IRGC fighters die after the strikes, afta di group allegedly attack one vessel for sea before America respond.
Say dis latest violence fit scata di ongoing peace tuks, as President Donald Trump reportedly still dey push for agreement to end di US-Israel war with Iran.