Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
todayJanuary 5, 2026 3 6
By: Esther Ayoola
US Presido, Donald Trump like dis don turn attention to Colombia, say im no like Colombia Presido, Gustavo Petro.
Dis one dey come afta world leaders send complain give am on why, U.S kramp Venezuela President Nicolas Maduro.
For inside post for X, Trump tuk say goment for Colombia and Venezuela dey “sick,” and Petro dey do like person wey dey sell cocaine.
Im still add am say, Cuba goment fit still join.
Written by: News Author
United States News US–Colombia Relations
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025