Liverpool captain Virgil van Dijk tuk say, for sure, Mohamed Salah go still get correct farewell, even if injury nor go allow am play again dis season.
Salah, wey dey plan comot Liverpool after nine years, carry hamstring injury comot during their 3-1 win over Crystal Palace.
Liverpool still dey wait scan result to know how serious di injury be, but only few matches remain for di season.
Van Dijk add say di situation emotional because only two home games remain, but Salah go still get di respect and send-off wey e deserve.
Sports
Van Dijk Promise Correct Farewell For Salah
todayApril 28, 2026 13
Liverpool captain Virgil van Dijk tuk say, for sure, Mohamed Salah go still get correct farewell, even if injury nor go allow am play again dis season.
Salah, wey dey plan comot Liverpool after nine years, carry hamstring injury comot during their 3-1 win over Crystal Palace.
Liverpool still dey wait scan result to know how serious di injury be, but only few matches remain for di season.
Van Dijk add say di situation emotional because only two home games remain, but Salah go still get di respect and send-off wey e deserve.
Written by: Rilwan Agbomeji
Liverpool legend farewell news Mohamed Salah Liverpool future Van Dijk comments on Salah exit
Similar posts
Sports
Canada Wipe Qatar 6-0
todayJune 19, 2026 6
Sports
England Open World Cup With 4-2
todayJune 18, 2026 9
Konfam Sport
3:00 pm - 7:00 pm
Top popular
US And Iran Finally Drink Water Keep Cup
Middle East Peace Deal Dey Shake, Israel Resume Heavy Fight
NANS and FUOYE VC Hold Heavy Talk
How Lagos State Police Go Gbag Fake Kidnap Victims
Lagos LG Chair Promise to Back Farmers