Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Vice President Kashim Shettima, on behalf of President Bola Ahmed Tinubu, don go promise families of security officers wey dem kpai for Shanga area of Kebbi State say gornment go stand by dem.
Im say di courage and sacrifice of di soldiers and police no go be in vain at all.
For condolence visit wey he carry go meet Governor Nasir Idris for Birnin Kebbi, he sti mourn di death of Speaker Muhammad Usman Zuru wey die for Cairo.
Written by: News Author
kashim shettima condolence visit kebbi speaker death nasir idris kebbi governor nigeria political condolence
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026