National

VP Shettima Condemn Maiduguri Blast Wey Kpai 25, Pray For Di Families

todayMarch 18, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Vice Presido, Kashim Shettima don mourn di 25 people wey kpai for di explosions wey happen for different areas for Maiduguri, Borno State on Monday.

VP Shettima, tuk dis tuk on Tuesday during di closing of di Annual Ramadan for State House Mosque, Abuja,

E sha pray make Almighty Allah give di dead pipo peaceful rest for Aljannah firdaus and give dia family strength to survive di lose.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app