Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nigeria don show new big plan wey go put food security for top doing, dat e go stabilize di Kontri, control inflation, and keep di region together.
Na Vice Presido, Kashim Shettima tuk dis one, for high-level panel wey dem call “When Food Becomes Security” for Congress Centre during 56th Annual World Economic Forum meeting wey shelle for inside, Davos, Switzerland.
Shettima say, Gornment don start wide agricultural drive wey go protect Naija from global wahala and boost production for all di main food areas.
Written by: News Author
Federal Government agriculture Naija food security plan Nigeria food security VP Kashim Shettima
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025