obodo oyinbo

Wadagni Win Benin Republic Presidential Election Land Slide  

todayApril 14, 2026 7

Background
share close

Provisional results wey come from  Benin Republic presidential election, say  Finance minister Romuald Wadagni don win di election with about 94 percent of votes,

According to report, di electoral ogas never give final official result, but Wadagni don already take clear lead.

Im opponent Paul Hounkpe don already accept defeat and congratulate am even before dem finish counting all di votes.

Wadagni wey be 49 years old get strong support from outgoing president Patrice Talon, and many people believe say na im economic plans help am win despite security wahala for di country.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app