Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Afro beat star, Davido don take new role as head of youth mobilisation for Accord Party campaign council for Osun State.
Say na im uncle, Governor Ademola Adeleke, na im appoint am as dem prepare for di August 2026 governorship election.
Davido share di news for im X page, unto how dem wan take run a smooth campaign and secure victory.
According to reports, say na based on di singer influence na why im uncle choose am to reachout to di grassroot youths for Osun State.
Written by: News Author
Adeleke re-election campaign Ademola Adeleke Davido campaign role Davido politics Nigeria Osun State politics youth campaign Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026