Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Reports say Galatasaray dey struggle to pay players salary for Turkey, including Nigerian striker Victor Osimhen, because of dia high wage bill.
According to Turkish newspaper, say Some players never collect dia salary for di past two to three months.
Afta dem beat Juventus 5–2 for home last week, Galatasaray lose 2–0 away to Konyaspor, and dis don make pipo dey touch light dia frequency.
Osimhen, wey get €15m per year contract, say, never collect him January and February salary.
Written by: News Author
Galatasaray finances Galatasaray SK Turkish Super Lig VICTOR OSIMHEN
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026