Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say nor be small gbage, as Some youths for Jos North, Plateau State, block di burial ceremony of di Jos attack eviction wey bin dey sup for ECWA church.
Wetin con cause di jogolo, dem say, security men arrest three boys wey allegedly bin dey defend di area from di jaguda boys wey come scatta area.
Afta plenty protest, army release di three youths, and dem begin celebrate di news.
Na only afta when dem release di boys, before dem allow di burial of seven victims of recent Angwan Rukuba attack.
Written by: News Author
Jos Plateau State Nigeria Security Crisis Plateau Attack Victims Plateau State Protest
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026