National

Wike Challenge Haters to Tell Tinubu to Sack Am

todayJanuary 12, 2026 5

Background
share close

By Ebi Oboko

FCT Minister, don tell im haters say make dem dey dia dey,  say, na only President Bola Tinubu get power to sack am from im cabinet, not people wey dey criticize am.

Di minister yarn this one on Sunday when e go Obio/Akpor LGA for Rivers State for the last part of im “thank you” visit.

Wike say if Tinubu feel say e no get anything to offer im gornment again, make e remove am, but outsiders no fit decide that one.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app