obodo oyinbo

World Celebrate New Year 2026

todayJanuary 1, 2026 11 1

Background
share close

By Ebi Oboko

People all over di world don dey  celebrate new year. 2026, counting things wey sup for 2025,  one hot year full of Trump tariff wahala, Gaza truce, and hope for peace for Ukraine.

For Russia, President Putin talk say di military “heroes” go bring victory for Europe, while Ukrainian President Zelensky talk say dem dey 10 percent close to settle di war.

For Sydney, people celebrate New Year with one minute silence for Bondi Beach shooting victims before nine tonnes of fireworks light up di city.

For Moscow, pensioner Natalia Spirina hope say di military operation go finish quick, make soldiers return home and peace go come for Russia.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app