Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Calvin Bassey don drop out of Super Eagles friendly matches against Iran and Jordan after injury stop am ahead of games wey go start dis weekend.
According to report, di Fulham defender get back injury after im strong performance for AFCON 2025 for Morocco in January.
Team officials confirm say all 22 invited players don arrive camp, as dem start first training on Wednesday evening.
Meanwhile, captain Wilfred Ndidi arrival complete di squad, as coach dey prepare team for di international friendlies
Written by: Ridwan Agbomeji
todayMarch 25, 2026 4 2
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026