Entertainment

Zlatan And Partner Davita Share Wedding Plan For Aloplane

todayJuly 28, 2026 4

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Nigerian singer Zlatan and im partner Davita Lamai don announce say dem ma wan do wedding and dem make dis announcement as dem dey travel during di weekend.

Davita share di news with friends and fellow entertainers inside di plane, as she invite passengers to join di celebration even though dem never announce di wedding date.

Na Singer Teni introduce di couple to other guests before Davita tell dem say she go like everybody to attend dia special day.

Di announcement don spark excitement among fans as Zlatan and Davita prepare for dia next step together.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds