By: Mariam Ajayi
Alexander Zverev, flog America smallie Ben Shelton, wetin nor good 6-3, 7-6, 5-7, 6-2 to kpake US Open final on Sunday, based on senior man doings.
Dis na Di German man second Grand Slam trophy dis year after e first kpake French Open, con dey make Shelton dey cry like small pikin.
With dis double trophy victory, Zverev don finally wipe away di heavy heart-break of 2020 when e near victory come fall hand give Dominic Thiem.