Now On Air

Konfam Mornin Jollof

Now on air

Konfam Mornin Jollof

With Daddy Swag, Area Mama & Konfam Parrot
access_time5:00 am - 12:00 pm

Listen Now

stay updated

Konfam Yarn

If e hot, we don drop am! No let anybody tell you later, make you sabi am first! All the latest tori, Naija gist, and trending mata na here e dey burst!

obodo oyinbo

Tehran Turn Down US Uranium Deal

Iranian security chief, Mohsen Rezaei, don tok say Iran reject US proposal to carry dem 60 percent enriched uranium go another country, and dem don already inform Russia wey been offer to keep am say di material go remain inside Tehran. Meanwhile, wahala don burst for Strait of Hormuz after Iranian army report say one oil tanker catch fire because e jam naval mine inside di water. Di Islamic Revolutionary […]

todayNovember 12, 2026 3

konfam mornin jollof

Meet our OAPs

Our OAPs no just dey talk, dem sabi how to yarn di konfam way! From breaking down di tori wey dey matter to sharing di real-life gist wey go make you nod your head, dem dey bring di perfect mix of humor, knowledge and vibes. No matter di time of di day, dem dey always ready to serve you better content wey fit your style. Na dem be di heartbeat of Konfam FM — dem dey for you!

Upcoming shows

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds