By: Yusuf Abuh
Nor be small jogolo for Lagos, Ibadan expressway, say one Sunday early mormor askident don kpai 10 pipo, including one pikin, and six others collobi wunjury after one Toyota motor go jamisoke Dangote truck for Sapade Bridge.
According to Naija road motoring spirit, FRSC, di truk bin dey reverse for di highway when di Toyoto motor vanvanvan gboai jam di truck.
Di tuk, tuk of di for Ogun FRSC Sector Command, Afolabi Odunsi, konfam dis tori for statement on Sunday.
Odunsi say na 18 pipo naim dey involve fo di askident, 15 adult males, two adult females and one male pikin.