Sports

21 Super Eagles Player Land Antalya For Camp Ahead Of Iran, Jordan Friendlies

todayMarch 25, 2026 3

Background
share close

Twenty-one players don land for Super Eagles camp for Bellis Deluxe Hotel for Antalya, Turkey, as dem dey prepare for friendly games against Iran and Jordan.

On Tuesday, 15 players report, but Samuel Chukwueze and Maduka Okoye come late for night.

Ademola Lookman, Igoh Ogbuh, Raphael Onyedika, Akor Adams and Zaidu Sanusi con show for di camp on Wednesday morning.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app