Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
For Enyim Agalegu community, Ikwo LGA, Ebonyi State, one mining pit don collapse, kpai at least three pipo and wunjure many odas.
National Chairman of Enyim Agalegu Edukwu Opeke Union, Oboke Chukwuma Collins, talk say im receive distress call around 4 p.m. on Saturday and rush go di scene.
Im join community pipo help rescue, dey remove earth wey don trap miners.
Di pit na one wey First Patriots Limited dey run, wey dem before dey call Royal Salt.
Written by: Ridwan Agbomeji
Ebonyi mining pit collapse Ikwo LGA mining news Mining disaster victims Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026