Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi Vice Presido, Kashim Shettima don enter Abidjan, Côte d’Ivoire, to stand in for im oga President Bola Ahmed Tinubu for President Alassane Ouattara fourth-term inauguration wey on shelle today.
The update come from Senior Special Assistant to the President on Media and Communications, Stanley Nkwocha.
Shettima go join plenty African leaders and international big names take swear for the new presido inside the ceremony wey go hold for the Presidential Palace cote de ivore, capital, abijan.
Written by: News Author
Shettima in Côte d’Ivoire Vice President Shettima
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025