Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Alice Iduh
Liverpool star mohamed salah fit miss team waka to italy for champions league match against inter on tuesday.
According to reports, di club dey hold internal talk after salah yarn some strong words earlier dis week,
Transfer expert, fabrizio romano post for x, coach arne slot go talk to press later today to explain wetin dey happen and go reach decision today.
Written by: News Author
Liverpool vs Inter Milan preview Mohamed Salah injury update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025