OBODO NAIJA

Atiku Drag Tinubu Govment As Things Dey For Naija

todayOctober 14, 2026 5

Background
share close

Former Vice Presido Atiku Abubakar, don scata table again oh drop hin mouth odour, drag wi baba presido,  criticise Presido Bola Tinubu over high cost of living and insecurity wey dey make life hard for Nigerians.

E tok dis one for im X page on Wednesday,  say na only wicked leader go pretend like say hin understand suffer.

Atiku, wey be ADC presidential candidate, say plenty families nor fit afford basic things, as kidnapping and attacks still dey make pipu fear for dia lives.

Atiku don tell registered voters to collect dia Permanent Voter Cards, PVCs, ahead of future elections.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds