By: Alice Iduh
Santos don pull off one big miracle escape, as dem beat third-place Cruzeiro 3–0 for the last match to hold their spot for Serie A.
Neymar, wey dey emotional and still dey feel pain, still show up when e matter pass.
Di 33-year-old wey just come back from long knee injury na him lead di team comeback for di end of di season.