Lagos

Two Pipo Kpai For Cult Wahala For Ajah, Lagos

todayDecember 11, 2025 3

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Unto wahala report for Lagos, say two people, wey dem never fit get name na kpai for  suspected cult warling warling for Ajah area, Lagos state.

Kofam aproko gather say, di incident happen for Tuesday night.

Dem talk say di attackers enter one crowded area near Ikota complex, come start to dey shoot anyhow.

Di shooting make plenty people for community and market run for safety, cause gbege everywhere.

An as at di time wey wi package dis report, di Lagos state police never sti put mouth explain wetin really play for di area.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app