Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Sports
todayDecember 11, 2025 8
By: Rilwan Agbomeji
According to report say Super Falcons don drop enter 37th position for latest FIFA Women World Ranking.
FIFA release di new ranking on Thursday, and di Falcons no play any match during di last international break.
Dem bin before dey 36th position for di world.
Even with di drop, Naija still dey hold number one spot for Africa.
Written by: News Editor 1
FIFA ranking Nigeria Nigeria women team news Nigeria women’s football ranking Super Falcons latest update Super Falcons ranking
todayDecember 12, 2025 11
todayDecember 12, 2025 3