Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
As AFCON 2025 dey near, wey go start December 21 for Morocco, CAF don release list of items wey no go allow for all stadiums.
Dem put di rules for dia website on Monday, talk say na to keep fans safe throughout di tournament.
Everybody wey wan attend AFCON matches for Morocco go need pass security screening before dem fit enter stadium.
Di guideline dey make sure fun no spoil, fans dey safe, and di Africa Cup of Nations dey run smooth from start to finish.
Written by: News Editor 1
afcon 2025 alcohol ban afcon 2025 stadium entry rules. afcon stadium security
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025