By: Rilwan Agbomeji
Unto marras for di Ukraine war, say like dis, European union don join bodi arrange €90 billion loan for Ukraine say make dem use am take guide, as dia economy dey cry because of war blood.
According to report, di Ukraine economy don worwor and that I worwor pass atutuporyoyo
Di deal come afta plenty talks for brussels summit, wey Ukraine request more fund because of dia wahala with Russia.