foreign

Russia Rain Missiles, Drones on Ukraine, kpai  Four Pipo

todayJuly 12, 2026 13 19

Background
share close

Edited by Ebi Oboko

Russia launch don go  fresh drone and missile attacks on Ukraine overnight, kpaing at least four people.

According to Ukrainian officials, Di attacks happen just one day before Ukraine allies go meet for Paris to discuss fresh ways to pressure Russia make di war end.

Ukraine air defence system don dey struggle as Russia continue to fire ballistic missiles in recent weeks.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds