Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles winger, Ademola Lookman don clear marras dat di Super Eagles ready to go di extra mile to collobi di 2025 African Cup of Nations
Dis yarnings dey follow fans demand on social media mata say Naija miss out for di 2026 world via penalty to Dr Congo
Lookman respond for TV siddon talk dat di team go correct di past by showing correct skills and unity for di 2025 AFCON
Written by: News Editor 1
AFCON 2025 Nigeria Hopes Lookman AFCON Statement Nigeria AFCON 2025 Ambition Super Eagles AFCON 2025 Super Eagles Cup Dream
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025