Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Liverpool don share update dat dem don do surgery for Swedish striker Alexander Isak afta im wunjor im leg for Saturday match against Tottenham.
According to report on Tuesday, say di Sweden striker leg dey broken, fibula scatter small, but surgery go well.
Club never yarn how long e go take recover, but dem talk say Isak go dey sideline for at least few months.
Written by: News Author
Alexander Isak Injury Liverpool FC News
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025