By: Rilwan Agbomeji
No be small thing ooo say Argentine superstar, Lionel Messi sister, Maria, get motor crash and like dis like dis, dem don dey drag her mata inside hospital for Miami.
Report say all of a sudden she lose control, jam wall as at di time wey pipo rush reach there, she don already pass out
Later aproko pipo report say she break her heel, wrist and get burns wey hard to treat.
Â