By: Rilwan Agbomeji
As Lagos dey prepare for chrismas and new year di State Police Comand say dem dey tighten security across di state including di water ways.
Say like dis dem don deploy 5000 security officers to make sure say residents and di state dey safe.
Na for inside strategic management meeting wey dem do, Police Commissioner, Moshood Jimoh share di updates say dem don ready dia rake, an fork, dem nor go leave any stone unturn for di security mata.