Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Super Eagles winger, Moses Simon don talk say Naija go fight hard make dem collect full points against Tunisia for AFCON 2025.
Di match go happen Saturday for Complexe de Fès for Morocco, as both teams dey eye anoda win.
Simon say team dey confident and ready to overcome Tunisia, wey dem dey call Carthage Eagles.
Nigeria and Tunisia don start di tournament with win, and dis clash go show who really ready to rule di group.
Written by: News Editor 1
AFCON 2025 AFCON Morocco 2025 Carthage Eagles Moses Simon Super Eagles vs Tunisia
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025