Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Unto to marras, say di Super Eagles go run small training behind closed door today, Thursday, with Christmas rice and chicken for di AFCON match against Tunisia.
Team media officer, Promise Efoghe, yarn na troway di update say following di coachie, Eric Chelle order .
Coach wan keep tactics and lineup secret as dem ready for AFCON 2025 clash.
Written by: News Editor 1
Nigeria vs Tunisia Super Eagles camp news Super Eagles indoor training Super Eagles training Tunisia friendly match
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025