Sports

Fans Never Hear Anything From Messi As Ronaldo Retire

todayNovember 6, 2026 4

Background
share close

Fans never hear anything From Messi since Ronaldo come out tok say e don retire, according to reports wey come out on Friday, November 6, 2026.

But Ronaldo don before salutate Messi on October 7, 2026, after Messi play im last match for Argentina.

Portugal captain Cristiano Ronaldo don announce say e don stop to play for im country on Thursday, November 5, 2026. Di 41-year-old make di announcement for social media, say e don ready to hand over di number 7 jersey and captain band.

Ronaldo write say Messi don make history after many years of playing for Argentina.

E also tell am say e get plenty respect for wetin e achieve. But dis time, as Ronaldo announce say e don retire from Portugal team, Messi never talk anything.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds