Sports

Super Eagles, Tunisia Set For Hot AFCON Fez Showdown

todayDecember 26, 2025 12

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Say tickets for Nigeria Super Eagles group match against Tunisia for fez stadium dis Saturday, say don sold out, for tournament wey pipo dey complain of low attendance.

Nigeria beat Tanzania 2–1 for dia first match, while Tunisia take Uganda 3–1, so both teams get three points each.

Winner for dis fez clash go almost secure qualification enter round of 16.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app