Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
US President Donald Trump and Ukraine leader Volodymyr Zelenskyy don share update say di peace deal between Russia and Ukraine dey make sense small small after dem meet for Florida.
Trump say afta im discussion with Zelenskyy and earlier call with Russian President Vladimir Putin, Moscow and Kyiv don dey agree small small to end di war.
Zelenskyy tuk say di 20-point peace plan, don reach 90 percent agreement, while security guarantee between US and Ukraine na complete 100 percent.
Written by: News Author
DONALD TRUMP Volodymyr Zelenskyy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025