By: Esther Ayoola
Lagos boxing hall of fame don show workings again, say dem go use monthly tournament, take build young fighters for world stage.
For di 2025 edition, Faruk Ajibuwon, African youth games gold medalist, grab best boxer of di year and pocket ₦1 million, tie governor belt for wast, after im beat Osun’ state Malik Onifade for men’s 50kg.
U sabi say, LBHF don produce big names like Taiwo “esepo” Agbaje, WBF intercontinental champ wey start from the same tournament before dem turn professional.
Founder Wale Edun wey enter area, every spoil, say dem still dey arrange fighters welfare and performance, all na to make Najia boxing shine like star for di world to see.