Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
US Presido Donald Trump wan enter meeting with Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu for Mar-a-Lago, Florida, today, to popori one or two on how dem go take address di Gaza ceasefire.
Dis meeting come as US dey push Trump 20-point peace plan, even as Israel dey break di peace agreement almost every day.
Meanwhile, Israel don increase attacks for West Bank, Lebanon and Syria, and some officials dey talk say anoda war with Iran fit start.
Written by: News Editor 1
Gaza conflict update Middle East peace talks Netanyahu peace meeting Trump foreign policy news Trump Gaza ceasefire talks US Israel diplomacy
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025