National

Why Peter Obi Choose Enugu Take Join ADC

todayDecember 31, 2025 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Leader of Obidient Movement, Dr. Yunusa Tanko, address matas why  labour party 2023 president candidate,  Peter Obi pick Enugu State take join ADC, say na  to pass strong political message ahead of 2027 elections.

Speaking with tori pipo, Tanko say Obidient leaders and supporters wey back Obi for 2023 don already dey Enugu for di defection event.

Tanko say Obi choose Enugu instead of Awka because Enugu na di historical capital of di East and di place dey carry strong political meaning.

As dis news dey go on, dey big event dey shelle for Enugu state capital Enugu

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app