Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Super Eagles of Nigeria don finish AFCON Group C with 100% win record, beating Uganda 3-1 to finish top of di group.
Before dis game, Nigeria already beat Tanzania 2-1 and beat Tunisia 3-2, so dem collect 9 points finish di group stage.
For di final group match, Super Eagles open scoring 28th minute through Paul Onuachu, and Raphael Onyedika add two quick goals for second half make am 3-0 before Uganda get small consolation goal.
With dis perfect record, Nigeria go Round of 16 where dem go face Mozambique next.
Written by: News Author
AFCON Group Stage Super Eagles of Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025