Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
FCT minister, Nyesom Wike, don accuse rivers state governor, Siminalayi Fubara, say e no keep the agreement wey president bola tinubu arrange to settle the political wahala for the state.
Wike talk this one on wednesday when e go thank people of tai local government area, say e go soon open everything about the agreement to the public.
U sabi the agreement come from meeting wey tinubu hold for abuja in june 2025 to stop the power fight wey cause emergency rule and suspension for rivers state.
However, wike dey claim say the governor don do abao turn for something wey dem agree.
Written by: News Editor 1
Rivers politics today Rivers State power struggle Wike Fubara feud Wike Fubara peace agreement breakdown
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025