By: Mariam Ajayi
Nor be small toks we use our ears hear yesterday wey be naija independence day.
While baba presido dey calim say nigeria don move from reform top prosperity kountry.
Opposition including nigeria democratic part presidential candidate, Peter obi and Africa democratic Congress, Atiku Abubakar press yans nor be small surffali nigerians under under di Tinubu gorment, dat 2027 na anothe ropportunate to correct every every.