By Ebi Oboko
Defence Headquarters don talk say dem still dey do full check to know the level of damage from the recent air strikes wey US forces and Nigerian military do together.
US President Donald Trump announce the strikes for Christmas Day, say dem target Islamic State camps for northwest Nigeria.
On Wednesday, Major General Michael Onoja tuk say assessment still dey go on as people sti dey ask whether terrorists really dey the places wey dem bomb.