Sports

Chelsea Fc sharpaly turn Maresca to EX

todayJanuary 1, 2026 8 4

Background
share close

By Ebi Oboko

Chelsea Football Club don announce say dem and dia  head coach Enzo Maresca don agree to part ways on Thursday. During him time,

Maresca lead Chelsea win UEFA Conference League and FIFA Club World Cup.

Club tuk say di decision follow dia ongoing plans and ambitions for the team.

Chelsea thank Maresca for im contribution and say im achievements go remain important part of the club history.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app